Davido Don Buy Tanker For Im Friend

Davido don take im Instagram to share us say im dpn buy tanker for im friend wey also bi member of im team, Lateef.


Make una read wetin im yarn

Happy birthday bro !! U been with me since I was 12 .. even before I even thought doing music ! U said you wanted to set up an oil and gas  company ! It's ur birthday so I went and got u a tanker!!!!! Sha give me free diesel lol! Congrats.

Leave a Reply