Make Una No Ask Me How- Dino Melaye Yarn As Im Show Off Interior Of His House

Dino Melaye today don show off the interior of his palatial house with warning to his critics dem say make dem no ask him how he take do am.

Make Una read wetin im yarn

Dont ask me how. Ask God who has made me his personal project. God you are great…Great is your name. Dino MELAYE is thanking you every day”

Leave a Reply