Federal High Court Don Order WAEC Make Dem Produce Senator Adeleke 1981 Result

Untop the Osun State September 22 governorship election, Federal High Court wey dey Abuja don order the West African Examination Council say make dem produce the results of the Peoples Democratic Party’s candidate, Senator Ademola Adeleke, for May/June 1981 examinations.

Leave a Reply