Na Before I Become Senator I Build This House – Dino Melaye

Dino Melaye don come out to clear say palatial home wey he share the photos yesterday January 21st, im build am before he become Senator in 2015.

Dino Melaye yarn dis tori as im dey react to a publication by the Nation where dem report say he share photos of his ”newly built multibillion Naira.

Leave a Reply