I Get 27 Children From 4 Wives Dem And I Still Dey Count – Kano House of Reps Member, Alhassan Ado Daguwa (video)

The lawmaker wey dey represent Doguwa/Tudun Wada federal constituency of Kano state in the House of Representatives, Alhassan Ado Daguwa don reveal say im get 27 children and im still dey count.

Daguwa yarn this tori for im swear in for the house plenary session on Wednesday January 29.

Make Una read wetin im :

“Mr. Speaker, I would like to let you know that with me today here, are my four respected wives.
“Mr Speaker, these four wives you have seen have produced 27 kids for me, and I am still counting. I am still counting.”
“the more, the merrier”.

 

Leave a Reply