Cabals Dem No Dey Control My Government – Buhari

Oga Presido Buhari don deny tori wey dey waka about say cabal dey influence the decisions for his government.


Una know say, First Lady, Aisha Buhari dey claim say a cabal dey control her husband government.

Make Una read wetin im yarn with The Interview Newspaper ;

“I was the one who went round the country on campaigns, and I was the one voted into office as President, twice. No one else did, and no one else took the oath of office, and can exercise the powers of a President.”

Leave a Reply