Lagos State Go Close Jibowu Rail Crossing Road For 30-days Untop Gas-pipe Relocation Work

The Lagos State Government don announce say dem go close down a part of Jibowu Crossing for thirty days from Wednesday, July 31 to Thursday, August 29, 2019, untop the relocation of gas pipes wey dey close to the perimeter of the rail line.

Dis na for statement wey dem issue today by the State Ministry of Transportation.

So dem don advice motorists dem to avoid this area but road users wey no fit completely ignore the corridor, dem don advise dem say make dem obey traffic officers and other law enforcement personnel wey dem go assigned to manage traffic during the period of relocation of the gas pipeline.

Leave a Reply