Tope Alabi Don React After People Don Abuse Her Untop The Dance She Dance(Video)

Naija gospel singer, Tope Alabi don react to all the insult people don give untop her “worldly dance” in a video wey go viral on social media.

A Facebook user, Adeniji Aderogba write say;
This is Evangelist Tope Alabi oo.. What is this world turns to for God sake. The Tope Alabi I knew 10 years ago is totally different from this one.
Hmmmm Ogun Esu gbe ‘bon o!

So she react to the video in for interview on TVC’s “Wakeup Nigeria”, Tope Alabi say she need that dance at that time.

Say she dey dance for her father burial and people with “spiritual eyes” go understand wetin e mean.

View this post on Instagram

šŸŽ„TVC/Wakeup Nigeria

A post shared by Lindaikejiblog (@lindaikejiblogofficial) on

Leave a Reply