#Xenophobia: “When Una Dey Foreign Country, Make Una Dey Respect Their Laws” President Buhari Don Yarn (video)

After the Xenophobic attacks for South Africa, oga Presido Buhari don tell Naija People dem for other countries say make dem ensure say they respect the laws of the land or countries wey dem dey.

President Buhari yarn dis when he speak for the joint press conference with the South African president, Cyril Ramaphosa, yesterday September 3rd.

Make una read wetin im yarn

”I think Nigerians know the stand of the leadership that when you are in Rome, you do what the Romans do. When you are in a country, you study the people and the laws and you get yourself in line with what the authorities and the people accept there” he said

Make Una Watch video from the press conference .

Leave a Reply