We No Get Plans To Increase VAT Again – Minister Of Finance, Zainab Ahmed Don Reveal

Zainab Ahmed, wey bi the Naija Minister of Finance don dismiss claims wey yarn say dem wan increase the Value Added Tax (VAT) and other taxes in 2021.

Make Una read wetin The Minister yarn; 

“There will be no increase in VAT or any form of taxes because we see 2021 as a year of recovery – not only for government but businesses as well.”

Leave a Reply