One Man Climb Glo Mast For Kebbi, Say Im No Go Come Down Until Buhari Commot As President

The suffer head for Naija  don affect  the brain of one northerner wey wan commit suicide.

One middle-age man create scene, yesterday, for Ribah, Kebbi State, as he climb one mast and vowed saysim no go come down until oga Presido Muhammadu Buhari resign.
After some time, im Local Government Chairman beg am say make im come down and promise give am tear rubber  motorcycle, but im no gree r.
After plenty-plenty beg beg him kon gree and immediately dem carry am away.

Leave a Reply