Reno Omokri Don Swear For Himself And For Im Follower Wey Yarn Say Im Dey Travel The World With Naija Money Wey Im Don Steal

Reno Omokri Swear For Himself And For Im Follower Wey Accuse Am Say Im Dey Travel The World With Naija Money Wey Im Don Steal Ween Im Bin Dey Work With The PDP Government.

Reno tweet list of all the countries he don travel to so im fit advance the cause of Leah Sheribu – the only Christian girl wey remain for captivity because she refuse to denounce her religion and accept Islam.


But, one of his followers reply say im fit  travel to the 35 countries wey im mention because of the money wey he steal wen im dey office.

Make Una read wetin the follower yarn
@Solapev wrote: “You are spending out of the money you stole while in office during the dark day of PDP government.”

Reno react as im swear,

“If this is true, may I never progress. But if you have falsely accused me, may the God of Abraham, Isaac, and Jacob avenge me publicly in your life. In Christ name. Amen. Bless you and have w good day.”

Leave a Reply