This Na Wetin Buhari Dey Do For Im Friends Untop Say Dem Oppose Am- Femi Fani-Kayode Don  React To Dino Melaye Wey Dem Carry Go Hospital

Today, dem rush Senator Dino Melaye to Abuja hospital after im sustain injuries when him jump from Police vehicle wey dey move.

Before-before aviation minister Femi Fani Kayode yarn dis tori as im react to the matta.

Make una read wetin im yarn ,

‘This is
@dino_melaye . He was one of those that fought @GEJonathan and supported
@MBuhari . He is being wheeled into a hospital after jumping off a SARS vehicle that was conveying him to Kogi state to face criminal charges. This is what Buhari does to his friends for opposing him.

Leave a Reply