To Spend Hours To Dey  Cook Na Waste Of Valuable Time- Akin Alabi 

Akin Alabi, wey bi the founder of NairaBET Don yarn say to dey spend hours to dey  cook na waste of time, except say you dey do it as business.

Make Una read wetin im yarn :

“Except you are doing it as a business, spending hours cooking is a waste of valuable time.”

Leave a Reply