This Suppose Be My Last Photo When I Think Say I Wan Commit Suicide In 2017 – Ubi Franklin

Ubi Franklin bin dey thank God say him no take a hard decision to kill himself  in 2017.

Im Share the photo ontop from a photoshoot wey im do on the 23rd of April, 2017.

The music executive yarn say the photo suppose  be his last as he bin dey battle depression that time.
Make una read wetin im yarn :

‘ April 23rd 2017 after this photoshoot I wanted this to be the last pictures I will take in my life.
On this day I was depressed out of my mind and wanted to take my life. Today I am grateful to God I didn’t.
Whatever you are going through now I promise you it’s a phase, keep pushing it will pass

Leave a Reply