My Future Wife Go Buy Me Ring And Kneel Down  Propose  – Wizkid

Award-winning Naija singer, Wizkid don reveal wetin his future wife go do before they can fit marry.

The Grammy award singer take to Snapchat to shoutout to the one wey he go spend the rest of his life with.

Make Una Read Wetin He Write;

”Big shoutout to da one ima spend the rest of my life with whoever you fucking are! BTW my girl gotta buy me a ring and propose on both knees…U go try with this mad man”

post

post

Leave a Reply