You Relocate Go Canada No Mean Say You Go Make Am- Nathaniel Bassey

Gospel singer, Nathaniel Bassey, don take to his Twitter handle this morning to advise Naija People wey dey plan to relocate to Canada and other countries to seek the face of God, say relocating to all these countries no guarantee success.

Make Una Read his tweets

Leave a Reply