Bros! Na The Next BabyMama Bi Dis? – Fans Dey Ask Flavour

Una know Naija people na, chil no dey dere body at all.

Make una see comentry untop this photo wey im snap with dis fine sisi .

Lolzzzzz!  I no blame dem sha,  as dem fans know say Flavour like beta tins. 

 

Leave a Reply