Lizzy Anjorin Don Insist Say Toyin Abraham Born Her Pikin For Traditional Maternity centre (video)

The fight  between Lizzy Anjorin and Toyin Abraham still continue as Anjorin don share another video as she insist say Toyin born her pikin, Ire, for traditional maternity center for Lagos.

Toyin release video wey she show the where she born her pikin for hospital in Lagos state.

Anjorin  don counter the video Toyin release as she dey Speak am for Yoruba

Make Una Watch the video she share.

Leave a Reply