Popular Jingo Actress, Etinosa Naked Herself For MC Galaxy Instagram Live Video

Ogbonge popular jingo Actress Etinosa naked herself for popular jingo comedian MC Galaxy lnstagram live video.

Dis na for 12 minute long video, and e bi like say the actress don drink as she dey call out to her boifrind ‘the boy too dey stress me, everytime I’m sorry, I’m sorry. We’ve broken up and I’m happy’.
Then she went on to tell MC Galaxy, ‘I want to express my body, do you know that Tiannah is my Inspiration? That girl no send anybody she go just open her yansh for Instagram, me sef I no send anybody, I’m tired of living my life for people’.

When she kon naked, MC Galaxy want cut her off the live feed but she refuse say:
‘ if dem born you well cut me off, dem no born you well. If you cut it, I will cut you in life. Is it your body? fuck you ‘.
See the full 12-minutes long video below…..

Leave a Reply