I Go Beat You And Give You Belle Join – Sen. Dino Melaye Yarn Remi Tinubu

Naija Senator, Dino Melaye don threaten say im go give belle and beat im colleague Oluremi Tinubu wey bi wife of APC National Leader (Asiwaju BolaTinubu).

 Tori yarn say,na today Tuesday, July 12, 2016 , Melaye yarn the tori After Mrs Tinubu yarn say make dem all behave well say  make Senators fem,  stop to dey behave like pikin and stop to dey plans  to remove President Muhammadu Buhari.

Leave a Reply