I No Dey The Same Level With Omotola & Genevieve – Stephnora Okere

Naija actress, Stephnora Okere, wey bi popular jingo ogbonge actress for 90’s don mention say he is no dey d same level with people likes Omotola and Genevieve.

Stephnora Okere yarn dis tori for interview wen dem ask am about her opinion weda she and Naija actresses dem Omotola Jalade and Genevive Nnaji dey same level for the industry.

Make una read wetin im yarn

“I had already cut my teeth in the industry way before they came in. but while in the industry we did some jobs together. I started acting with the likes of Sandra Achums, Eucharia Anunobi, Liz Benson, Alex Lopez and Susan Patrick and a host of others.”

Leave a Reply