Make Una Pay me And I Go Mess The Quaran In 2 seconds- Etinosa

Yesterday, Actress and comedian, Etinosa, threaten to mess up the Quaran just as she don do with the Bible some days ago.

She post a video of herself  as she dey smoke and using the bible as her ashtray.

She kon React to some comments wey Yarn say shesno fit ever try this with a Quaran, she yarn for her Instastories say she go do am.

Her comment kon attract some Muslims wey yarn say dem go deal with her if she try mess with the Quaran.

And she don reply them say make dem pay her, she go shit Untop the Quran.

Leave a Reply