Na Only When Buhari Dey Around We Dey Get Light – Daura Resident 

Kinsmen inform President Buhari wey dey for Daura, kastina state currently , yesterday say dem dey only enjoy power supply whenever im dey the town.

President Buhari travel home for the Sallah Holiday.
As im dey receive some of his community leaders for his house on Tuesday August 13th, one of the leaders, Mohammed Saleh, complain bad-bad about the power supply they suffer whenever he no dey around.

Make Una read wetin im yarn .

“Anytime the President is around we enjoy 24 hours power supply. But if he is not around, the power supply is not always stable,”

Leave a Reply