E Don Shele Again O! The Man Wey Name Im Dog’Buhari’ Don Give Im Newborn Pikin ‘Aisha’

Inibehe Effiong wey bi Lawyer/Human Rights Activist, share this ogbonge tori for im twitter page.

 See wetin im tweet

Leave a Reply