Make Una No Judge Anybody Wey Wan Commot From Im Marriage – Juliet Ibrahim Don Yarn About Im Divorce

Juliet Ibrahim wey bi Ghanaian actress don yarn the public say make dem stop to dey judge people wey wan end their marriage.

She yarn dis tori for Citi News.

Make Una read wetin im yarn

”People have had their own perception about what led to my divorce.I have sat down for many years and have had to deal with the pain and insults from the public who had no clue what I went through as a person during that period and how it affected me.

“The depression and all that happened. All I will say is you should never judge someone who wants to come out of a marriage.

Because sometimes it is better to come out of it than to stay in it. For your own sanity and mental stability it us always good to take a bold decision for yourself. For your kids, if there are kids involved take a bold decision,”

Leave a Reply