Una Go Die Painful Death- Toyin Lawani Don Curses Haters Wey Dey Follow Her Business Page

Toyin Lawani don curse people wey dey follow her page and no dey patronize her.

Make Una read wetin im for her Instagram:

Half of the people following this page are plain Haters . Most you have nothing to buy, you are just here for Gossip and negativity, May you die a painful death if you mean Evil and you are on this page , say Amen ?

I can see the Amen is limited As most of you are on this table, Here to know my real followers Abeg ????. I see all your negative shit but guess what I don’t give it my energy as it doesn’t pay the bills

Leave a Reply