E Bi Like Say Yvonne Jegede Marriage Don Scatter As She Don Remove Im Husband Name From Instagram Page

E never reach two years after the private wedding of Ogbonge popular jingo Naija actress Yvonne Jegede and actor, Olakunle Fawole wey una sabi am as Abounce, the marriage don dey crash.

Abounce wey bi her longtime lover no attend the dedication of their baby boy and this kon vex the actress wey don go edit her Instagram handle to her Before-before  name. From ‘Yvonnejedegefawole’ and now, she is ‘iamyvonnejegede’.

Leave a Reply