If Una Don Toast Me Before And I No Gree, Abeg Try Again – Yvonne Jegede

Yvonne Jegede don share funny post as she bin dey ask men wey don toast her before , wey she no gree, say make dem try again .

Make Una read wetin the actress write

“If you have toasted me before and i told you I’m in a relationship, please come back.”
She added in the caption: “Oya ooo. You all know the story… #shootyourshot.”

Leave a Reply