Twitter CEO, Jack Dorsey don experience security breach wey affect his Twitter account for the late hours of Friday, August 30th, as some group of hackers wey dem call the Chuckling Squad take over im.
Make Una read wetin dem yarn