If Donald Trump Win The Election I Go Tear My Green Card-Wole Soyinka

Wole Soyinka, wey bi Nobel literature laureate wey dey live for obodo oyinbo US don yarn im student dem for Oxford University, say,  if Donald Trump win as oga Presido for United States next week, im go comot the country.

Im yarn dis for  seminar to the students dem.

Make una read wetin im yarn: 

“If in the unlikely event he does win, the first thing he’ll do is to say that all green-card holders must reapply to come back into the US. Well, I’m not waiting for that.”“The moment they announce his victory, I will cut my green card myself and start packing up.”

Leave a Reply