Timi Dakolo Don Raise Alarm Say Strange Men Dem With Guns Dey Im House

Timi Dakolo wey im wife Busola accuse COZA pastor, Biodun Fatoyinbo say im rape her when she bi teenager,  don raise alarm for his Instagram page this afternoon.


He share this photo and yarn say strange men with guns dey infront of his house. His followers don advise him to call the police.

Leave a Reply