Wumi Toriola Don Yabbis Those Wey Dey Advise Her About Her Belle Wey She Dey Show Off

Wumi Toriola don yabbis dos wey dey advise her, say make she stop to dey flaunt her baby bump on social media.

Make Una read wetin im yarn ;


The Wrestle is not against internet,it is not against ig commenters,we wrestle against principalities ,powers and rulers of darkness in high places,I try to ignore this talk but my dm is always full,i appreciate the love but i hate when people bring negativity to my page,you hid your baby bump then expose the child at birth or in blood,what difference does it make ????????
Yes others hide it,some its personal,some in polygamy and they chose to hide it(respect)i choose not to hide it so respect that and live and let live,stop forcing your ways of life on people,had to just say it because they are not gonna stop coming to my dm anytime soon…

Leave a Reply