Dem Don Accuse Adekunle Gold Of Cheating With Im Wife, Simi Bestfriend Wen She Dey Pregnant

Dem don accuse Adekunle Gold, wey bi the husband of singer, Simi say im cheat on her.
 Gistlovers yarn say Adekunle Gold cheat on Simi with her bestfriend, Temi Nikan when Simi get belle with their baby.
Make Una read wetin Gistlover write:
“Stay away from AG baby, Simi doesn’t joke with Kunle, and we Instagram in-laws too won’t take it lightly with you, while simi Carry belle, oga Dey knack you for set and you know he is married, avoid Ag baby before I enter your matter as Mummmmyyy Dey enter people matter, and you Ag baby, FACE FRONT, Baba Jare be warned don’t give my baby girl breakfast chop, I come in peace, i intentionally put Aunty with the promo puna handle there, make them burn her page small, igi ewedu oni wo pawa o.”

Leave a Reply