Make Una No Marry Women Dem Wey Dey Flaunt Their Curves, Dem Go Just Curve You – Reno Omokri Yarn Men

Reno Omokri, wey bi the Before-before aide to Before-before President Goodluck Jonathan, don take his Twitter page to give men serious advice on relationship, love and marriage.

Make Una read wetin im yarn


“Dear men,

Don’t marry girls that only show off their CURVES. Such girls may eventually CURVE you. Marry a girl who shows off her God.

Such girls add value and CURVE you into God’s Favour. Don’t be deceived by the wrong CURVE. Look before you CURVE ”
Read the tweet below:

Leave a Reply