For Set, I No Fit Kiss Any Actress Wey Her Mouth Dey Smell – Ghanaian Actor, Prince David Osei

Ghanaian actor, Prince David Osei don yarn say im no fit allow any actress wey the mouth dey smell near am.

Make Una read wetin im yarn

“We are doing a creative work so you can’t be smelling and get close to me, your mouth can not be smelling, for me I’ll say it.

I’ll call the director aside and tell him I have a bleeding gum, no I can’t do it, it’s my health,”

“I did it to some girl, her mouth like manhole, it was smelling so bad. On that instance, I called the director and told him I have a bleeding gum so I can’t do it”.

 

Leave a Reply