Dem Don Arrest The Celestial Church Pastor Wey Chain Im 9 Year Old Pikin

Dem don arrest Francis Taiwo, the papa of  Taiwo Korede, the 9 year old boy wey im use  chain lock for room without food for Celestial Church of Christ, key of Joy Parish Ajiwo in Ogun state.

Tori yarn say,  Francis don run since the day wey NSCDC officials dem come rescue im son last Friday July 22nd.

Leave a Reply