Governor Sanwo-Olu Don Test Negative For COVID-19, As Im Come Out Of Isolation

Lagos State Governor, Babajide Sanwo Olu don test negative to the coronavirus.

Una remember say Sanwo-Olu on December 12th, 2020 dem test am positive for the virus.

The Governor don dey isolation.

Na His Chief Press Secretary, Gboyega Akosile, yon Thursday afternoon via his Twitter page

Make Una read wetin im yarn :

Governor of Lagos State, Mr. Babajide Sanwo-Olu tests negative to Coronavirus (COVID-19. Now out of isolation.

 

Leave a Reply