I Don Ready For Marriage – Flavour

Highlife singer, Flavour don yarn dis tori for him congratulatory message to Smash wey also bi popular music duo, Bracket, wey do wedding last weekend for Orientatal Hotel, Lagos.

Flavour yarn say him bi the next on the list of those wey go get married soon.
Make una read wetin im yarn ;
Congratulations Nwannem @smashbracket Am next

Leave a Reply