Baba Fryo, Eedris Abdulkareem Don Stage Protest Against Pastor Adeboye

Naija artists dem, Eedris Abdukarim, Baba Fryo and some other Naija People , today don stage protest in front of the RCCG camp main gate wey dey along Lagos-Ibadan Express way.

This artist dem dey demand say make   Pastor Adeboye yarn tori on the RUGA settlement project just as im talk on COZA pastor, Biodun Fatoyinbo Rape Matta.

Dis na for  Abdulkareem Instagram page

“We are here to see Baba Adeboye, who is our father. We love him so much and we want him to speak and he must speak. It is very important for him to speak. I’m here with Baba Fryo, I’m here with Felix Duke and we are here to say ‘Baba speak up’. You have talked about COZA, now, we want you to talk about RUGA.”

Leave a Reply