E Beta Make You Stay Single Than Date Guys Wey Dey Broke – Actress PinkyGirl Don Advise 

Pinky Girl, wey bi South African actress don yarn dis tori for her tweet as she advise women dem to stay single than enter relationship with guy wey dey broke .

Make Una read wetin im yarn


FACT: Nobody wants a broke boyfriend. Am not saying he must be a millionaire or a billionaire. But something must be done. Something must happen. Simple. Rather stay single. And do your own thing.
That’s what am talking about…do something. Keep the relationship moving. Girls settle for less, for guys that don’t do any don’t work or try to support nyana for the sake of sex. No ways. Relationship must grow. Get married have kids build a family. A man must do what’s best.

Leave a Reply