You Go Don Die By The Time Bobrisky Go Bi 50 – Etinosa Don Curse Victoria Inyama

Nollywood actress and comedian, Etinosa don curse Victoria Inyama on social media, say she go die, Untop tori wey she yarn about some Naijw  cross dressers dem.

 

Victoria Inyama take im social media to comment on a post about the cross dressers,James Brown, Bobrisky and Jay Boogie as she joke say she no fit wait to see them in their 50’s.

Etinosa reply the actress

Make Una read wetin im yarn ;

tweet

Leave a Reply