Yahoo Boy Don Fall In love With Im “maga” And Marry Her After She Pay Im “groom Price”

One post for Facebook group about one “yahoo boy” dey trend for social media.

The Yahoo boy, wey im name bi Charly Kay, saysim bi wan dupe the Caucasian woman but im kon end up falling in love with her.
He yarn say im friends warn am say make im no get emotional with his “client” but as love matta be, im no fit control am.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply