Make Una Dey Careful Of Naija Pastors Dem- Naija Singer Simi Don Yarn

Simi don take im Twitter to educate im fans about aw dem go get access to God as the Holy Bible dey preach, instead make dem dey worship their pastors dem.

Make una read wetin im yarn :


“Guys, your pastor is not God.
God has given you the power to communicate with him directly.
Hes ur Father!
Don’t let any pastors bully you into submitting out of fear to a God of love.
Your pastor ‘might be’ anointed but so are you!”

Leave a Reply