Tiny Waist Actress, Princess Shyngle Don Beg God For Husband Before She Turn 30

Actress Wey get shape and Tiny Waist, Princess Shyngle wear wedding ring for her finger for the first time as she show it off for social media.

She reveale say she no fit wait to be Mrs someday and beg God say make im bless her with husband before she turn 30.

Make Una read wetin im yarn
‘Damnnn a wedding ring looks so damn good on my finger I can’t wait to be a Mrs someday God please bless me with a husband before I turn 30 I pray bae sees this oh #setpic #melaninpoppin #blackisbeautiful #saynotobleaching#gambianprincess #princessshyngle photo credit and makeup by @maryjayblaq , snatched waist by @mapiatea’

 

Leave a Reply