Kim Kardashian and Kanye West Don Welcome  Baby No. 4

Kim Kardashian and her husband, Kanye West don welcome their fourth pikin boy  aan this na by surrogate mother .

Tori yarn dis yesterday say Kim dey with the  surrogate when she enter into labour.

This pikin na Kanye and Kim second son, but  na 4th born im bi.

Kim don get North,wey bi 6 years old, Saint, wey bi 3 years old and Chicago West, wey just dey 15 month.

Leave a Reply