I Dey Happy Say I Come From The Streets – Comedian, AY

Popular actor, wey also bi standup comedian and movie producer, Ayo Makun wey una sabi am as  AY don yarn say he no regret say im commot  Warri come Lagos kom pursue im dream career.

Make Una read wetin im yarn

“It feels good to me to have come from the street to live on my own street. All I had was a dream that set me on a mission from Warri to Lagos to pursue my hustle. May the almighty God change your own story in Jesus name”, .

Leave a Reply