Dear Artists ,Times Don Change, Make Una Dey  Engage With Una Fans – Don Jazzy

This morning, Don Jazzy share quick tip to musicians dem as im yarn dem how e dey important for them to dey engage with their fans.

Make Una read wetin im yarn ,

‘ Dear artists. Times have changed o. This Chris brown’s post is enough to let you know that water don pass garri. Engage with your fans. This is not the time to form Jugunu for algorithm ooo. Twitter and Instagram Algo no send person’.

Leave a Reply