Before-before UEFA President Platini Don Dey For Custody

Tori don yarn say Dem don detain Ogbonge Football star wey also bi Before-before UEFA oga Michel Platini for France as dem dey probe the awarding of the 2022 FIFA World Cup to Qatar.

Dem detain Platini on Tuesday morning inside the office of the anti-corruption police for Nanterre, wey bi suburb of Paris, French .

 

Leave a Reply