Apostle Suleman Don Give Serious Warn To Youths Wey Dey Insult Oga Buhari For Social Media

Senior Pastor wey bi founder of Omega Fire Ministries International, Apostle Johnson Suleman Don yarn say all the youths dem wey dey insult oga Presido Muhammadu Buhari for social media no get home training.

The man of God yarn dis tori for im Twitter handle.
Make una read wetin im yarn


“I have voiced my opinions against the incessant killings and hardship in govt.but I have never insulted @MBuhari..he is old enough to be my father…when I see youths insulting elders on social media, my heart aches. if u have no home training, privatise it,” .

Leave a Reply